Madives π¦ββ¬ποΈ
@Madives
Actor/Song Writer πΆ
I have full rights to my identity n choices π¦ββ¬
44 Friends
Joined May 2026
-
One day, na me go make the whole world stop scrolling.
-
They no really know the person wey sit beside them.
-
Stay humble. Your helper fit be the person wey you hate pass.
-
As you know fit open my head see wetin dey inside How you wan take know wetin dey my mind
-
What you call hard today might become easy once you decide to learn.
-
Iβm the lesson, the test, and the final exam.
-
Dem fit wrong you come dey shed crocodile tears. No fall for am oh, or na you go cry pass next. ππ
-
She never post you for once. Even if she don post you, shey you know whether na only you she set the view for, make other customers no go seeππ
-
Some youngies just dey find boy wey dem fit control make the boy dey work while dem dey chop. If you no wise, you fit learn the hard way. ππ
-
No allow am slack oh. After FYB, hustle continues! π
-
Make I change because of you wey no dey pay meπGod forbid am!
-
Dem dey advertise body like say na sponsored ads. π Omo, everybody just dey hustle in their own way.
-
As I no get p*ssy to sell, I no fit kill myself for FYB. ππ
-
Donβt text me like you wanna help me when all you really want is to take from me. You wonβt get nothing from me!
-
I don go write the carry-over again. If dem like, make dem still say I no sit for am. π FUL and their wahala. π But regardless, I go still finish. No matter the obstacles, the mission remains the same. We move. πποΈ #madives #ViralOnFaxo #fyp #thisyearβ¦
-
Dfw me in my prime! The boy is Good!!
-
The world wonβt have a choice, my music will be impossible to ignore. πποΈ
-
Na money just dey slow me down if not, I suppose dey give una back to back back!π₯π₯Ή
-
Who talk say stars no go come from Dakwa?!π¦ββ¬
-
The best thing thatβll ever happen to a man is God π₯Ήπ wtfff!!