Madives 🐦⬛🎚️
@Madives
Actor/Song Writer 🎶
I have full rights to my identity n choices 🐦⬛
44 Friends
Joined May 2026
-
Don’t be a greedy brother. 🤝❤️
-
With God, every promise, every dream, and every assignment I started will be completed. I won’t quit. 🙏❤️
-
New freestyle! I bet you wanna hear that loverboy sing again🤭
-
I’m glad and grateful to everyone who blew their own cover and showed me they were never truly for me or my family.
-
I’m the blood of my father, and I’m proud of my mother♥️
-
Na only bed you get, but you dey insult person wey fit train you go school because e no gree give you wetin you no fit give yourself. No be everything wey person refuse to give you suppose turn to insult. Sometimes, maturity na to move on and keep pushin…
-
They say make I stay away from social media for 7 days. No vex… I no fit this period. 😂 My blood dey hot. 🥵🔥
-
Happy New Month! ❤️🐦⬛🎚️ God bless everyone rooting for me. Thank you for your love, support, and believe in this journey. I love you all so much. ♥️
-
Because I dey follow dem chat, they think say I don forget wetin dem do me.😏
-
The GREATEST of our generation. 👑🎚️ #madives #Greatness
-
The future doesn’t wait. I came to build it. 🎚️
-
I’ve always had the mindset of never working under anyone, so I’m going to fuckin lead! Let’s conquer! Let’s dominate! The next generation is here. 🙏🙏🎚️
-
Even my senior brother no sabi me completely, na you wey just meet me for Primary 4 wan act like say you know me finish. 😏
-
I remember when my username on Facebook used to be GodBoy 🎚️ They laughed at me. Let’s see who’s gonna laugh last
-
I will do your will! I know go fall your hand bros J
-
Some chapters person gats remind me, make you know how the story long reach. 💔
-
Was it really me that survived all that shii? Damn… God was there before you even knew Him. ❤️🙏
-
Because the boy no just get money and connections, dem been just dey use me like say dem wan help me. IF YOU NEAR ME AGAIN! ⚠️
-
Na money for studio session I dey hustle for not your punaniii😏
-
I don’t just represent myself. I represent an entire generation. 🐦⬛❤️