Madives π¦ββ¬ποΈ
@Madives
Actor/Song Writer πΆ
I have full rights to my identity n choices π¦ββ¬
44 Friends
Joined May 2026
-
I donβt like sharonnie anymore. π¦ββ¬ Letβs tag @rugerofficial in the comments till he sees this. πβ₯οΈ #madives #ViralOnFaxo #ruger #myverse #privatechef
-
Their doubts no fit stop me. Their hate no fit slow me. Iβm still going. ποΈπ¦ββ¬
-
I no come play this year. I promise to do all the work until God get no choice but to bless Madives. ππΎποΈπ¦ββ¬
-
She dey feed me lies I no talk I let her tell me moreπ
-
The journey long, na just money remain. But we go still rugged am, as long as God na God. ππΎποΈ
-
The Greatest Verse!π¦ββ¬
-
Ruger β Private Chef (Open Verse) Are ready to hear Madives verse?ποΈπ¦ββ¬
-
Remain small make I say God bless God! He too sabi abegβ₯οΈποΈ
-
Once e sup, the same way I take balance for this chair, na so I go just deyβ¦ dey smile π€ππ¦ββ¬
-
I love all my people in Lagos! I dey see unah hand. Jah bless alwaysπ¦ββ¬ποΈβ₯οΈ
-
My girl I give you tonight oh!! Raraπ₯ Na wetin I dey Jam like this How about you? π€
-
Number one βοΈ from here π¦ββ¬ποΈ
-
Only one ORIGINALITY!π¦ββ¬ποΈ
-
Perfect Timing!ποΈπ¦ββ¬
-
Madives is everywhere. Trust me, that energy is unmatched. ποΈπ¦ββ¬
-
Me wey no get specific time wey I dey postβ¦if you wait for me, sleep go carry you π
-
They tried to steal my sh!t! but Iβm faster!π¦ββ¬ποΈ
-
August, I can smell and trust what you have for Madives.π¦ββ¬ποΈ
-
The world is about to know Madives.π¦ββ¬ποΈπ
-
Man U, this new season na your time o. No go fold. πβ€οΈ