Sunday chidi bendo
@sunday8
professional Dancer and content creator
19 Friends
Joined March 2026
-
#be wise
-
#freestyle I just feel like to drop a freestyle
-
Good morning everyone
-
I no too be ashowo
-
last night was fun me today a new day we go again papa answer our serect prayers
-
Lord answer our prayers
-
nothing man no see pastor dey shout hosanna hosanna why my girl dey shout Amen Amen dem dey move in doggie way
-
let me dance my pain away
-
little kids and their drama's lolz 🤣
-
plan wey out money na plantain
-
water no get enimie no be when you fall for osimiri
-
if love do not favour you please try love your self
-
he don happen water don pass garri oga don run away he don happen
-
Dreaming big when am still working as sell man
-
happy Sunday from Nigeria
-
if na you theif this money bring am back oh
["life na game of choice","if you play your game well","you must chop"]
-
Dream big with empty pocket Lord help me make i no run man
-
I am black Africa I am from Nigeria I love Dance and singing please do call me black monkey
-
Lord let this app more than tiktok this app is my only hope
-
ashowo don finish me