Wetin funny me be say every girl wey I invite come my house dey always think say I wan chop them like every other guy. 😂 No be my plan sha… but if you give me, who I be? 😂😂