You call him your guy, but right in front of you, people dey attack am over something wey you know say no be true, and you just keep quiet because you feel say e no concern you.

There’s a reason Omah Lay called his album Boy Alone. Na only God know wetin dem do am for that side.

May God help us all. πŸŽšοΈπŸ¦β€β¬›

  Madives πŸ¦β€β¬›πŸŽšοΈ


βœ•
Apps
About Faxo