You wey, when you wan bring girl come house, I go free house for you, go find where I go sleep, and no be say you dey pay shishi for rent.
Baba go dey tell people say na him dey help my life.
I built everything myself and with God. You wan take credit for wetin you no do. π¦ββ¬ποΈ
Comments
No comments yet. Start the conversation.