Sunday Chidi Bend


last night was fun me today a new day we go again papa answer our serect prayers

nothing man no see pastor dey shout hosanna hosanna why my girl dey shout Amen Amen dem dey move in doggie way

he don happen water don pass garri oga don run away he don happen

Dream big with empty pocket Lord help me make i no run man

I am black Africa I am from Nigeria I love Dance and singing please do call me black monkey

Lord let this app more than tiktok this app is my only hope


More »
Apps
About Faxo