Sunday chidi bendo
@1306487
professional Dancer and content creator
19 Friends
Joined March 2026
-
#music this dey white people for yeah if my money finish na too scam all this white people
-
#freestyle don let this blessing pass me by
-
#freestyle dem go say money be the root of all evil if you no get money you be devil
-
#amazing the hustle go pay one day
-
#picturue the hustle na time he go take
-
God go save me last last
-
#Dance
-
#be wise
-
#freestyle I just feel like to drop a freestyle
-
Good morning everyone
-
I no too be ashowo
-
last night was fun me today a new day we go again papa answer our serect prayers
-
Lord answer our prayers
-
nothing man no see pastor dey shout hosanna hosanna why my girl dey shout Amen Amen dem dey move in doggie way
-
let me dance my pain away
-
little kids and their drama's lolz 🤣
-
plan wey out money na plantain
-
water no get enimie no be when you fall for osimiri
-
if love do not favour you please try love your self
-
he don happen water don pass garri oga don run away he don happen