Faxo
Forward

good morning to my beautiful sister

Faxo
Forward

I still better pass person wey dey do different types of drugs with no direction for life. I roll my blunt whenever I want, and e no stop me from doing my daily duties.🐦‍⬛🎚️

Your favorite golf girl⛳️🏌️‍♀️ #beautiful #golf #usa

Faxo
Forward

this what the day look like

Faxo
Forward

hopefully it’s doesn’t get boring on here helllo !!!

Hear wetin Wizkid talk for one of him song: “They say I dey smoke Igbo ni, but God still dey bless me, God still dey bless me oh.” My flaws or what people say about me don’t cancel God’s blessings. 🐦‍⬛🎚️

if you like take my advice

Faxo
Forward

Na wieder nüchtern 👍

Faxo
Forward

Love God.🎚️ Love yourself.🐦‍⬛ And don’t forget to spend on yourself too. ❤️🐦‍⬛

Even if I get serious babe, I go still put God first. If she like, make she go knack her head for wall. 😂🙏🏽🐦‍⬛


More »
✕
Apps
About Faxo