Reese Todd: A tattoo artist whose work—including intricate portrait and cover-up pieces—is documented via process and portfolio reels on social media platforms
Because I gave you guys so much freedom in my house, a house you contributed nothing to, you think you can control me. I’m just a chill guy. No mean say my head no dey touch. Stay away forever. Our chapter is over. Thanks for coming. 🐦⬛🎚️
I go wake up 4 or 5am start dey work. Dem go dey sleep comfortably for bed wey no be their own. I just dey look una with side eye. 😒 Your cup is full now!🐦⬛🎚️