Wetin funny me be say every girl wey I invite come my house dey always think say I wan chop them like every other guy. 😂 No be my plan sha… but if you give me, who I be? 😂😂
I’m gonna turn some of my freestyles into full songs, record some new Madives, and make an album out of them for you guys. When the time is right. 🐦⬛🎚️
Because they graduated before me? Because they were my seniors? Or because they won an award and had a post in school while I lost, so they thought they had arrived?
The table is about to turn.
MADIVES IS COMING! 🐦⬛🎚️
Back then for primary/secondary school, girls no dey like boys wey no funny.
Now boys no dey laugh again. Life don serious pass wetin we imagine. So, tell me… wetin really funny again? 😏